Otelemari e Amakiri Enterprise

Otelemari e Amakiri Enterprise this page is all about showcasing my business and hand works.please patronize us.& ALEXPRINCEEMPIRE.

11/08/2026
11/08/2026

๐—ง๐—ถ๐—ป๐˜‚๐—ฏ๐˜‚, ๐—ฆ๐—ฎ๐—ป๐—ถ ๐—ฝ๐—ฟ๐—ฎ๐—ถ๐˜€๐—ฒ ๐— ๐—ฎ๐—ธ๐—ฎ๐—ฟ๐—ณ๐—ถโ€™๐˜€ ๐˜€๐˜๐—ฎ๐˜๐—ฒ๐˜€๐—บ๐—ฎ๐—ป๐˜€๐—ต๐—ถ๐—ฝ ๐—ฎ๐˜€ ๐—ฒ๐˜…-๐—ž๐—ฎ๐—ฑ๐˜‚๐—ป๐—ฎ ๐—ด๐—ผ๐˜ƒ ๐—ฐ๐—น๐—ผ๐—ฐ๐—ธ 70
President Tinubu and Governor Sani praise former Kaduna Governor Ahmed Makarfi on his 70th birthday, highlighting his statesmanship and contributions to Ni...

๐—ฅ๐—ฒ๐—ฎ๐—ฑ ๐Ÿ๐ฎ๐ฅ๐ฅ ๐ฌ๐ญ๐จ๐ซ๐ฒ ๐ข๐ง ๐ญ๐ก๐ž ๐œ๐จ๐ฆ๐ฆ๐ž๐ง๐ญ๐ฌ

11/08/2026

Osun Election: Adeleke Campaign Raises Alarm Over Abduction Of Commissioner, Secret Meeting Between Police CP, APC Chiefs

Full story in the comments section

18/04/2026

April 17โ€“ Headlines

Buy today's paper at digitalpaper.vanguardngr.com

18/04/2026

Nigerian broadcaster and ogbonge sport journalist Temisan Okomi, don die.

Temisan dey well-known to many pipo especially dos wey sabi Sports and e work for Classic Fm wia e serve as head of sports department bifor e die.

E be one of di favourite voices for radio back in di days and e don mentor plenti young ones.

From 2001, Temisan don enta broadcasting and Sport journalism wia e don work for different media stations including Lagos Television.

According to di announcement by Classic Fm on Friday 17 April, 2026, dem say Temisan die sake of brief illness.

Plenti Nigerians and sport lovers don dey send dia condolences.

17/04/2026

US President Donald Trump don announce say di leaders of Israel and Lebanon don agree for a 10-day ceasefire.

Trump no mention Hezbollah for im statement, di Iran-backed militant group for Lebanon, wey Israel don dey exchange fire wit for di past six weeks.

Following di announcement, di US president also invite Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu and Lebanese President Joseph Aoun go di White House for more talks.

More on di tori dey hia: https://www.bbc.com/pidgin/articles/ckg9pq78dv8o

Address

No67 Ogbunabali Rd Ph./York City ABONNEMA
Abonnema
+234

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Otelemari e Amakiri Enterprise posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category