04/09/2026
This cold weather is not for forming strong girl/boy o 😂😭
Abeg, get your KULI KULI ready! 🌚🔥
Something crunchy to dey munch while you dey under blanket like small pikin. 😂
Don’t let cold meet you empty-handed abeg! 😭
Order your Kuli Kuli from AvinaFoodHub today. 🥜❤️
📲 08104109893
Na to chop and enjoy this weather! 😋