Oma's food processing, packaging and marketing

Oma's food processing, packaging and marketing foodstuffs wholesale and retail sales

My country people Una good evening o na Oma's food dey greet una from pitakwa I don carry am land 4 una doormot Soft lif...
18/05/2025

My country people Una good evening o na Oma's food dey greet una from pitakwa I don carry am land 4 una doormot Soft life butter beans and Iron beans wey I take my time select am 4 people wey no want wahala for body na only 7k o ya make una start 2 call I go bring am sharpaly no matter where u dey just call my name

My country people una good evening o na Oma's food dey greet una from pitakwa abeg wey dem wey like soft life wey no need wahala oya make una line up bcos I don bring am come ur doormot Soft life butter beans and Iron beans wey I take time select am come package am e no cost na just 7k make una start 2 dey place order nana u go see am no just bother 4 d distance

My country people una good evening o na Oma's food dey greet una from pitakwa abeg wey dem wey like soft life wey no nee...
18/05/2025

My country people una good evening o na Oma's food dey greet una from pitakwa abeg wey dem wey like soft life wey no need wahala oya make una line up bcos I don bring am come ur doormot Soft life butter beans and Iron beans wey I take time select am come package am e no cost na just 7k make una start 2 dey place order nana u go see am no just bother 4 d distance

11/05/2025

Good evening lovely friends and families

11/05/2025

Hello lovely friends, good evening from here

Address

1 Bende Street
Port Harcourt

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Oma's food processing, packaging and marketing posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share