WarrislangsLady B

WarrislangsLady B My name is Mrs Blessing.. I am a Business woman and I base in warri...

16/08/2026

Area listen make you for wise oo πŸ‘

15/08/2026

ln life always have time to pulse and reflect , living without thinking or reselence leads wrong directions. happy weekend Bunnies πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ₯°βœŒοΈ

15/08/2026

learn to dey stand by others sothat when it's ur turn they will stand by you, most people excuse are always too when are invited πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ‘...

15/05/2026

Fun Friday πŸŽ™οΈπŸ’ͺπŸ‘€πŸ’ƒπŸ’ƒ, ..

15/05/2026

warri girls never born to loose guard πŸ˜‚πŸ˜‚,if u be warri person wey nor sabi dance go look bush abeg πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€ΈπŸ€Έ..

15/05/2026

warri to the world, u be warri babe u nor get steps keh, nor do oo
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’ƒπŸ’ƒ..

chai uwa 😭😭,if i know say naso life be, i for nor come life at all, imagine dis handsome guy nai ground go chopπŸ€”,life is...
13/05/2026

chai uwa 😭😭,if i know say naso life be, i for nor come life at all, imagine dis handsome guy nai ground go chopπŸ€”,life is mean o, death is d greatest ememy of man, we are all tenants in dis worldπŸ’”πŸ’”πŸ‘€,rest well great legend Alex E...

abeg make una help check on Vdend ooo, his karma is back from kuje, odogwu blord is coming out strong to humble licking ...
17/04/2026

abeg make una help check on Vdend ooo, his karma is back from kuje, odogwu blord is coming out strong to humble licking licking mouth Vdend, Nor be who first run go call police dey win case o πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚, welcome back odogwu Blord u won πŸ’―πŸ’ͺπŸ€ΈπŸ€ΈπŸ™ŒπŸ™Œ,and i know say if Vdend find ur trouble again, u go still flog am πŸ€£πŸ™ŒπŸ™Œ...

12/04/2026

make una allow uncle Breath..

Address

DSC Roundabout
Warri

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when WarrislangsLady B posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category