20/06/2026
If you're waiting for a sign to order FumQuench Parfait... Na your sign be this 😂
Because the people wey dey chop am no dey explain, dem just dey enjoy.
Abeg, no carry "I'll order tomorrow" enter next week.
Your parfait is waiting.
Contains: Granola, Apples, Coconut, Strawberries, kiwi, Almondnut, mixed fruits, Grapes, creamy yogurt
🛒Order Now on our website www.fumquenchng.com
🚚 Same day & very fast delivery
📍Sholuyi Gbagada, Lagos