16/05/2026
I think say you get mind Oga now na we dey push you oh you most run!!!!!!
You done make small money now bring make we help you spend am!!!!
You want contest Governor Abi???? So why you no dey run Again????
Na APC dey for power na Still APC fear pass any other party I don't get it!!!
32 Governors why una dey fear like this?????
You get luck say u want go back REP WE For done rip you of both that is if you go even win the reps self!!!!